Sunday, March 1, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Falz – Hypocrite ft. Demmie Vee

by Slay
February 1, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Falz ft. Demmie Vee – Hypocrite Lyrics

[Hook – Demmie Vee]
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh

[Chorus – Demmie Vee]
Ah ah ah ah ah
Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

[Verse 1 – Falz]
People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked but they so religious
Who dey calculate
E no dey show the figures
Who dey demonstrate wey dem run leave us
People too complain but they fear to speak up
You don’t want to die but nothing to live for
Christian and corrupt no suppose be mixture
Real musulimi lo mi no suppose dey thief jor
Real talk no be fight rara
Everybody get fault for inside matter
We dey talk human right
We no be spectre
Who are we to crucify the homosexuals?
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentle man when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor

[Hook – Demmie Vee]
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh

[Chorus – Demmie Vee]
Ah ah ah ah ah
Nobody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

[Verse 2 – Falz]
Pastor wey dey do like say e no be sinner
I see the speck in you eye
No dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like you really care for the layman
And what about even you voters
Wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men
Later you complain, you say you hate government
And the fake prophet
Some dey for convent
With underage boys
wey dem make boyfriend
And you claim consent
when you messing with a minor
Some say na devil box oh
No telli (Television) for their parlour

Eh eh
Because she no be virgin
You no meet am well
But the one wey tie scarf
You no give am hell
But you say you no dey smoke
you no dey drink liquor
But your heart dey evil
Shey you see the picture

[Hook – Demmie Vee]
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breath oh
People just dey do like say dey get superpower
People just dey do like say dem no dey weak oh

[Chorus – Demmie Vee]
Ah ah ah ah ah
Somebody wan dey sow where e no dey reap oh
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
eh ah
Everybody is a motherfucking hypocrite oh
oh na na
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

[Bridge – Demmie Vee]
Of course I know say truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leave oh
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you come dey do like say you no dey shit
why you come dey do like say you no dey love oh
We no fit be the same
Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Demmie VeefalzHypocrite
ShareTweetPinSend
Previous Post

DOWNLOAD: Teni Ft Adekunle Gold – My Love My Baby (Freestyle) (mp3)

Next Post

LYRICS: Harrysong – Journey

Slay

Slay

If you look hard enough you'll get my bio but here is a teaser "I never SLEEP, so I DREAM with my EYES open to serve YOU with the best illuminaija.com experience." I am all about what you SEE.

Related Posts

LYRICS | Skales – Currency ft. Davido

LYRICS | Skales – Currency ft. Davido

LYRICS | DMW x Peruzzi x Davido – Twisted

LYRICS | DMW x Peruzzi x Davido – Twisted

Ruger – Girlfriend (Lyrics)

Ruger – Girlfriend (Lyrics)

LYRICS: Davido ft. Peruzzi – Disturbance

LYRICS: Davido ft. Peruzzi – Disturbance

LYRICS: Johnny Drille – Finding Efe

LYRICS: Johnny Drille – Finding Efe

LYRICS: Fuse ODG ft. Olamide, Joey B, Kwamz & Flava – Cool Down

LYRICS: Fuse ODG ft. Olamide, Joey B, Kwamz & Flava – Cool Down

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff

DOWNLOAD boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff mp3

Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor

DOWNLOAD Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor mp3

Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S.

DOWNLOAD Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S. mp3

Victor Ivyic – I will run to you

DOWNLOAD Victor Ivyic – I will run to you mp3

Lifeofrapkid – Mara Obim

DOWNLOAD Lifeofrapkid – Mara Obim mp3

Trending Posts

Labourer Jobs in Canada– (Salary – $900 Per Week)
Jobs

Labourer Jobs in Canada– (Salary – $900 Per Week)

Lethbridge, AB  Salary$21.74 hourly for 40 hours per week  Terms of employment: Permanent employment Full time  Day, Evening, Night, Weekend, Shift, Overtime, Morning  Start...

Read moreDetails
Study In Canada : How to Get Scholarships in Canada
Scholarship

Study In Canada : How to Get Scholarships in Canada

Study In Canada : How to Get Scholarships in Canada Scholarships can cover part or all of the tuition fees...

Read moreDetails
NPC Recruitment Portal 2023 Is Open
Jobs

NPC Recruitment Portal 2023 Is Open

NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now) NPC Recruitment Portal 2023 Is Open: 2023censusadhocrecruitment.nationalpopulation.gov.ng Are you in...

Read moreDetails
See top Reasons to Live and Work in Calgary, AB Canada
Jobs

See top Reasons to Live and Work in Calgary, AB Canada

See top Reasons to Live and Work in Calgary, AB Canada Most People will move to a city for several...

Read moreDetails
Jobs

Jobs Opportunities in the United States – Discover the 10 Best-Paid Jobs as Immigrants

Jobs Opportunities in the United States – Discover the 10 Best-Paid Jobs as Immigrants Are you considering immigrating to the...

Read moreDetails
Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship
Jobs

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship What people are looking for...

Read moreDetails
Scholarship : Latest McCall MacBain Study Award for International Students in Canada 2024
Scholarship

Scholarship : Latest McCall MacBain Study Award for International Students in Canada 2024

Scholarship : Latest McCall MacBain Study Award for International Students in Canada 2023 Great offer! Scholarships are an excellent way to offset...

Read moreDetails
Jobs : Unskilled Jobs in Canada for Foreigners 2023 | With VISA Sponsorship
Jobs

Jobs : Unskilled Jobs in Canada for Foreigners 2023 | With VISA Sponsorship

Jobs : Unskilled Jobs in Canada for Foreigners 2022 | With VISA Sponsorship Looking For  Highly paid careers for unskilled...

Read moreDetails
Jobs

Immigrate to Manchester, UK – Discover the bright future that awaits in Manchester

Immigrate to Manchester, UK – Discover the bright future that awaits in Manchester All kinds of emotions come alive during...

Read moreDetails
From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps
Jobs

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps You can apply for permanent residency (PR)...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija