Monday, March 2, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Erigga ft. Victor AD – Area To The World

by Naira
October 8, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Erigga ft Victor AD Area To The World Lyrics

E pain me say na wen I go na hin everywhere burst
People wan know if na true dey check insta blog
Prapas dey throw backie happy wan kill dem die
I say make bar no dey again people go feed dem die
Even rappers wey no dey post my song before
Fake love don put me for their profile pic
They screenshot their dm wen I dey write dem
Say make we make feature see me see problem
Followers don increase go 1.5 m
OAP since morning dey drive me for Fm
My videos wey soundcity no gree accept
Dey on every rotation even my concert
I pray for ? but oluwa forbid
My song go speak for me anyhow e be
Who go better go better na time e go take
Day break everywhere burst for goodness sake

I say tell dem the full story but dem no dey believe o eh
No matter how you watch film d story inside no fit change o
I be dey give dem the full load down but but dem no believe o eh
Who God don bless world people no fit change o

Area o, area o, area o ehh ( Warri to d world)
To the world o , to the world o , to the world o eh
Area o area o area oo eeeh
To the world o to d world to d world o eeh
I remember wen I no get bar
That year na wen I dey je eba
Madam know me just put soup with 5 eba
No be enjoyment I come na for survival
No where to go wetin man go do
Na around 2 we dey thief fuel from people motor
Dey sell give who get I pass my neighbor
Rechargeable lamp dey listen to to my all man Deebo
As e dey give us gist abt all celebrities
No internet Na him be out everything
I remember when I track am for DBS
Give am my jam e no play am e pain my chest
Because I know d stress wen I don go through
No sponsors sef na money why u save for school
Na hin I take record am wetin man go do
Give up no join am na ballings

I say tell dem the full story but dem no go believe o
No matter how u watch film d story inside no go fit change o
I be dey tell dem the full load down but dem no believe o
Who God don bless world people no fit change o

Area o, area o, area o ehh
To the world o, to the world ehh, to the world
Area o area o area o ehn
To the world o to the world oo to d world

Omo see the character
Na only time e go take stammerer go call him papa name

Motivate your mother*cking self man

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Area To The WorldEriggaVictor AD
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Bracket – Ebenebe

Next Post

DOWNLOAD: M.anifest ft. Simi – Big Mad (mp3)

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Sarkodie ft. Mr Eazi – Do You

LYRICS: Sarkodie ft. Mr Eazi – Do You

DOWNLOAD Seyi Vibez – God Sent (Lyrics) mp3

DOWNLOAD Seyi Vibez – God Sent (Lyrics) mp3

LYRICS: Zlatan Ibile ft. Tiwa Savage – Shotan

LYRICS: Zlatan Ibile ft. Tiwa Savage – Shotan

Mr Eazi – Suffer Head ft. 2Baba [LYRICS]

Mr Eazi – Suffer Head ft. 2Baba [LYRICS]

LYRICS: Tekno – Better (Hope for Africa)

LYRICS: Tekno – Better (Hope for Africa)

LYRICS: DJ Enimoney x Olamide x Reminisce – Shibinshi

LYRICS: DJ Enimoney x Olamide x Reminisce – Shibinshi

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff

DOWNLOAD boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff mp3

Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor

DOWNLOAD Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor mp3

Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S.

DOWNLOAD Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S. mp3

Victor Ivyic – I will run to you

DOWNLOAD Victor Ivyic – I will run to you mp3

Lifeofrapkid – Mara Obim

DOWNLOAD Lifeofrapkid – Mara Obim mp3

Trending Posts

Opportunity : See Canada’s most in-demand jobs in 2023
Jobs

Opportunity : See Canada’s most in-demand jobs in 2023

Opportunity : See Canada’s most in-demand jobs in 2022 Most countries have resumed their economic recovery in the wake of...

Read moreDetails
Jobs

See 20 High Paying Jobs in Canada That Don’t Need a Degree – Part #1

See 20 High Paying Jobs in Canada That Don’t Need a Degree – Part #1 In Canada, there are many...

Read moreDetails
Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada
Jobs

Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada

Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada Canada is famous for its unparalleled beauty, the superior...

Read moreDetails
See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom
Jobs

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom The United Kingdom consists of England, Northern Ireland, Scotland...

Read moreDetails
Jobs in Canada: Information for engineers who wish to work in Canada
Jobs

Jobs in Canada: Information for engineers who wish to work in Canada

Jobs in Canada: Information for engineers who wish to work in Canada Canada has a population of approximately 34 million,...

Read moreDetails
Different Ways To Move From Nigeria To Canada
Jobs

Different Ways To Move From Nigeria To Canada

Different Ways To Move From Nigeria To Canada Did You know that Nigerian residents and occupants have over 100 Canada...

Read moreDetails
Jobs

Jobs Opportunities in the United States – Discover the 10 Best-Paid Jobs as Immigrants

Jobs Opportunities in the United States – Discover the 10 Best-Paid Jobs as Immigrants Are you considering immigrating to the...

Read moreDetails
Canada Scholarships : 2023 Canadian Government Scholarship Awards for International Students
Scholarship

Canada Scholarships : 2023 Canadian Government Scholarship Awards for International Students

Canada Scholarships : 2022 Canadian Government Scholarship Awards for International Students Great offer! The Canadian Government is delighted to offer...

Read moreDetails
Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal
Jobs

Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal

Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal Is Open – www.dangoterefinery.org Dangote Refinery Recruitment 2023/2024 Portal Is Open – www.dangoterefinery.org The Dangote...

Read moreDetails
Farm Workers Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now
Jobs

Farm Workers Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now

If you really want to get free Visa Sponsorship and work in Canada right away, here is an opportunity you...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija