Sunday, March 1, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Rudeboy – Audio Money

by Naira
September 14, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Rudeboy Audio Money Lyrics

[Intro]
Oh no, (Lord Sky on the beat) na audio
Oh no (Rude..)
Oh no, na audio
Oh no, eh iee

[Verse 1]
Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Chorus]
Slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 2]
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family den you don sideline
Owu dey blow you, You dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much money con be nothing
So turn down d volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body Dey shack elele
Them dey there hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 3]
Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
Cos dem money na just audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Outro]
Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Audio MoneyRudeBoy
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Johnny Drille – Count On You

Next Post

LYRICS: Seyi Shay x Teyana Taylor – Gimme Love (Remix)

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Johnny Drille – Count On You

LYRICS: Johnny Drille – Count On You

LYRICS: MashBeatz Ft A-Reece – Honest

LYRICS: MashBeatz Ft A-Reece – Honest

LYRICS: Yemi Alade – Bounce

LYRICS: Yemi Alade – Bounce

LYRICS: Jaywon ft. Tiwa Savage – My Way

LYRICS: Jaywon ft. Tiwa Savage – My Way

LYRICS: Slimcase – Azaman ft. 2Baba, Peruzzi, DJ Neptune, Larry Gaaga

LYRICS: Slimcase – Azaman ft. 2Baba, Peruzzi, DJ Neptune, Larry Gaaga

LYRICS: Destiny Boy – Time Is Money

LYRICS: Destiny Boy – Time Is Money

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff

DOWNLOAD boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff mp3

Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor

DOWNLOAD Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor mp3

Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S.

DOWNLOAD Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S. mp3

Victor Ivyic – I will run to you

DOWNLOAD Victor Ivyic – I will run to you mp3

Lifeofrapkid – Mara Obim

DOWNLOAD Lifeofrapkid – Mara Obim mp3

Trending Posts

How to Study In Australia As An International Student
Scholarship

How to Study In Australia As An International Student

How to Study In Australia As An International Student Australia has been more well-known in recent years as a preferred...

Read moreDetails
From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps
Jobs

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps

From Work Permit to Permanent Resident Status in Canada in these Simple Steps You can apply for permanent residency (PR)...

Read moreDetails
Harvard University Academy Scholarship For International Students
Scholarship

Harvard University Academy Scholarship For International Students

Harvard University Academy Scholarship For International Students Harvard University Scholarship is either external or internal. Internal scholarships at Harvard University...

Read moreDetails
Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission [without IELTS]
Scholarship

Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission [without IELTS]

Canadian Scholarship : See 10 Canadian Universities Offering Fully-Funded Admission All Over The World, Canadian Universities are notable among some...

Read moreDetails
INEC Adhoc Recruitment 2022/2023 Is Open (Apply Here)
Jobs

INEC Adhoc Recruitment 2022/2023 Is Open (Apply Here)

INEC Adhoc Recruitment 2022/2023 Is Open via www.pres.inecnigeria.org Portal: (APPLY HERE) INEC Adhoc Recruitment 2022/2023 Is Open via www.pres.inecnigeria.org Portal:...

Read moreDetails
Numerous unique reason why you should immigrate to United Kingdom
Jobs

Numerous unique reason why you should immigrate to United Kingdom

Numerous unique reason why you should immigrate to United Kingdom The United Kingdom consists of England, Northern Ireland, Scotland and...

Read moreDetails
Different Ways To Move From Nigeria To Canada
Jobs

Different Ways To Move From Nigeria To Canada

Different Ways To Move From Nigeria To Canada Did You know that Nigerian residents and occupants have over 100 Canada...

Read moreDetails
Scholarships : University of Birmingham Undergraduate International Grants in UK 2022-2023
Scholarship

Scholarships : University of Birmingham Undergraduate International Grants in UK 2022-2023

Scholarships : University of Birmingham Undergraduate International Grants in UK 2022-2023 Wish to start your degree plan in the UK?...

Read moreDetails
Migrate and Discover the Best Ways to Find Jobs in Canada
Jobs

Migrate and Discover the Best Ways to Find Jobs in Canada

Canada is famous for its unparalleled beauty, the superior quality of life, and economic stability, giving it many opportunities. Consequently,...

Read moreDetails
Non-English Speakers Seeking Employment in Canada (Tips and Guide)
Jobs

Non-English Speakers Seeking Employment in Canada (Tips and Guide)

Working in Canada is fantastic. The Canadian economy is prospering, and the country’s industry is expanding quickly. A pressing need...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija