Sunday, September 27, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Rudeboy – Audio Money

by Naira
September 14, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Rudeboy Audio Money Lyrics

[Intro]
Oh no, (Lord Sky on the beat) na audio
Oh no (Rude..)
Oh no, na audio
Oh no, eh iee

[Verse 1]
Everybody rich for Instagram (listen)
Poor man no dey for Instagram (at all)
Dem call me like say na me start am (yeah)
Living fake life with cheap data
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Chorus]
Slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio ( Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 2]
You wey dey form giveaway
Your landlord dey chase u away
Your family den you don sideline
Owu dey blow you, You dey blow timeline
Ten billion on flossy
Too much money con be nothing
So turn down d volume of your radio
The money wey we no see na audio
Account dey red perere
Your body Dey shack elele
Them dey there hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down, calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Verse 3]
Who get ear make dem hear
The life dem dey show, no be here
No pick up stones wey nobody throw dem
And build dem mansion in the air
Slow down my brother, oh no
Calm down my sister
Cos dem money na just audio
Account dey red perere
Your body dey shack elele
Dem dey der dey hail u
Owu dey dey slap you

[Chorus]
So slow down, slow down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
Calm down calm down
Why you wan kill yourself
Why you wan pa yourself
Living fake life vida loca
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio
E ma pariwo
Dem money na just audio (Na audio)
E ma pariwo oh
Na just audio

[Outro]
Oh no, na audio
Oh no
Oh no, na audio
Oh no

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Audio MoneyRudeBoy
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Johnny Drille – Count On You

Next Post

LYRICS: Seyi Shay x Teyana Taylor – Gimme Love (Remix)

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Jaywon ft. Tiwa Savage – My Way

LYRICS: Jaywon ft. Tiwa Savage – My Way

LYRICS: Rema – Bad Commando

LYRICS: Rema – Bad Commando

LYRICS: B Red ft. Don Jazzy – E Better

LYRICS: B Red ft. Don Jazzy – E Better

LYRICS: Zlatan ft. Patoranking – Distracted

LYRICS: Zlatan ft. Patoranking – Distracted

LYRICS: Erigga ft. Victor AD – Area To The World

LYRICS: Erigga ft. Victor AD – Area To The World

LYRICS: Slimcase – Azaman ft. 2Baba, Peruzzi, DJ Neptune, Larry Gaaga

LYRICS: Slimcase – Azaman ft. 2Baba, Peruzzi, DJ Neptune, Larry Gaaga

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

What Was Kylie Page’s Cause of Death? What Has Been Confirmed

What Was Kylie Page’s Cause of Death? What Has Been Confirmed

CBS Editor Seth Fox Dies at 49: Cause of Death and What We Know

CBS Editor Seth Fox Dies at 49: Cause of Death and What We Know

DOWNLOAD Shoday – MOVE mp3

DOWNLOAD Shoday – MOVE mp3

DOWNLOAD Focalistic & Optimist Music ZA & Benzoo & Mellow & Sleazy – Gumba Fire ft. Mr JazziQ mp3

DOWNLOAD Focalistic & Optimist Music ZA & Benzoo & Mellow & Sleazy – Gumba Fire ft. Mr JazziQ mp3

DOWNLOAD Njabulo Langa – Ziyabashisa mp3

DOWNLOAD Njabulo Langa – Isponsor Sam mp3

Trending Posts

Jobs

Relocating To Canada – Check out the Benefits of Immigrating to Canada

Relocating To Canada – Check out the Benefits of Immigrating to Canada Many people want to immigrate to Canada because...

Read moreDetails
Jobs

See Immigration Procedures for Canada’s Federal Skilled Worker Program

See Immigration Procedures for Canada’s Federal Skilled Worker Program Canada established the Federal Skilled Worker Program (FSWP) in 1967 to...

Read moreDetails
Jobs

Immigrate to Manchester, UK – Discover the bright future that awaits in Manchester

Immigrate to Manchester, UK – Discover the bright future that awaits in Manchester All kinds of emotions come alive during...

Read moreDetails
Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)
Scholarship

Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)

Courses Available at the Federal University of Health Sciences, Ila Orangun (fuhsi) is the topic I want to talk about in...

Read moreDetails
Relocate To London – Discover the unique way to make it possible
Jobs

Relocate To London – Discover the unique way to make it possible

London, the capital of England, is also one of the commercial capitals of the Western Hemisphere and the most important...

Read moreDetails
Kitchen Helper Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now
Jobs

Kitchen Helper Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now

Do you want to earn over $1000 working as a kitchen helper in Canada while getting a Free Visa? Here’s...

Read moreDetails
Jobs

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada Sure, moving to a significant...

Read moreDetails
Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom
Scholarship

Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom

Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom Many students find that studying in...

Read moreDetails
See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom
Jobs

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom The United Kingdom consists of England, Northern Ireland, Scotland...

Read moreDetails
Over 2000+ High Paying Job Vacancies in Canada – Apply Now
Jobs

Over 2000+ High Paying Job Vacancies in Canada – Apply Now

If you are here right now, it is assumed that you are looking for a job in Canada. This article...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija