Thursday, August 13, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Victor AD – Emoji

by Slay
May 19, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Victor AD Emoji Lyrics

How u take laugh out loud
Wen you sad
Your emoji dey cry now
But you dey laugh x2

Verse 1

Shoe maker wey you take save my name
E no really bad oo
As long as you no call me
Your sugar when I be salt oo
I go like if you give me the real gist
As e Dey hot oo
Cos I no want to stand like a fool
For your domot oo

You fit Dey glad
You go say you sad
The things you do
You dey make me mad
You be butty
But you dey claim you razz oo
Dis one touch me eh

Cos you fit dey glad ooo
You go say you sad oo
The things you do
Dey make me mad oo
But you say you razz oo

Chorus

You dey hide behind the emojis eh eh eh, eh
The things you do
Dey give me memories eh eh eh, eh
You pretend for a living
And e no funny eh eh eh, eh
Cos you dey smile with love
But your heart is full of hate
You dey brake my heart oo

How u take laugh out loud
Wen you sad
Your emoji dey cry now
But you dey laugh x2

Verse 2

I wish I fit create a password
Or link direct to your heart o
Something to notify me
So when you think
I go get alert o
Cos even when u talk truth
E still be like you dey lie oo
I need something like CCTV
I go need a stronger reason eh

Cos you fit dey glad ooo
You go say you sad oo
The things you do
Dey make me mad oo
But you say you razz oo (x2)

Repeat chorus

Verse 3

You pretend to love me yea
I pretend to believe
Las las the both of us na cock
We Dey swim in deceit eh
All I ask is for you to be real
The truth is bitter
But your lies no dey sweet
You suppose to take me to heavens gate
But right now

Chorus

We Dey hide behind the emojis eh eh eh, eh
The things you do dey give me memories eh eh eh, eh
We pretend for a living
And e no funny eh eh eh eh
Cos u dey smile with love
But your heart is full of hate
You dey break my heart oo

Girl I been dey love to love you
I been love to love you….

It’s Victor AD na na na yea
SJW

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: EmojiVictor AD
ShareTweetPinSend
Previous Post

Cassper apologizes for not making it to the Ghana Music Awards 2019

Next Post

LYRICS: Simi – Small Thing

Slay

Slay

If you look hard enough you'll get my bio but here is a teaser "I never SLEEP, so I DREAM with my EYES open to serve YOU with the best illuminaija.com experience." I am all about what you SEE.

Related Posts

LYRICS: M.I Abaga – The Viper (Letter To Vector)

LYRICS: M.I Abaga – The Viper (Letter To Vector)

Juls – Sister Girl Ft. Wande Coal [LYRICS]

Juls – Sister Girl Ft. Wande Coal [LYRICS]

LYRICS: Vector – This Vector Sef

LYRICS: Vector – This Vector Sef

LYRICS: Olamide x Falz x Timaya – Live Life

LYRICS: Olamide x Falz x Timaya – Live Life

LYRICS: Phyno – OIL

LYRICS: Phyno – OIL

LYRICS: DJ Neptune – Demo ft. Davido

LYRICS: DJ Neptune – Demo ft. Davido

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

Sara Carter’s biography & Net Worth: Wiki, FOX News husband, Age, Family

Sara Carter’s biography & Net Worth: Wiki, FOX News husband, Age, Family

DOWNLOAD Tom London – Thixo ft. Soweto’s Finest, Just Bheki, Afrikan Papi, Mathapelo Seletela mp3

DOWNLOAD Tom London – Thixo ft. Soweto’s Finest, Just Bheki, Afrikan Papi, Mathapelo Seletela mp3

DOWNLOAD Sidney Gish – Impostor Syndrome mp3

DOWNLOAD Sidney Gish – Impostor Syndrome mp3

DOWNLOAD Zarion Uti – BOBO ft. Boybreed mp3

DOWNLOAD Zarion Uti – BOBO ft. Boybreed mp3

DOWNLOAD Candy Bleakz – Nack Am ft. Portable mp3

DOWNLOAD Candy Bleakz – Nack Am ft. Portable mp3

Trending Posts

Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs
Jobs

Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs

Work in Canada; Everything You Need To Know About Canada Jobs Many people from other countries look to Canada as...

Read moreDetails
NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now)
Jobs

NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now)

NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now) NPC Adhoc Staff Recruitment 2023 Application Form Portal (Apply Now)...

Read moreDetails
Pet Store Salesperson Need in Canada up to $3000 – Apply Now
Jobs

Pet Store Salesperson Need in Canada up to $3000 – Apply Now

If you are a lover of pets and want to make money, migrate to Canada Visa Free and work over...

Read moreDetails
Finbond Loans for Sassa 2024 – Apply Now!
Money

Finbond Loans for Sassa 2024 – Apply Now!

Finbond Loans for Sassa – Apply Now! The need for loans is one of the most essential evils that everyone...

Read moreDetails
Different Ways To Move From Nigeria To Canada
Jobs

Different Ways To Move From Nigeria To Canada

Different Ways To Move From Nigeria To Canada Did You know that Nigerian residents and occupants have over 100 Canada...

Read moreDetails
2023/2024 International MBA Scholarship Award in the USA & Canada
Scholarship

2023/2024 International MBA Scholarship Award in the USA & Canada

2022/2023 International MBA Scholarship Award in the USA & Canada Hurray! Applications are now open for the 2023 International MBA...

Read moreDetails
Car Mechanic Jobs in Canada – (Salary – $1260 Per Week)
Jobs

Car Mechanic Jobs in Canada – (Salary – $1260 Per Week)

 Location: Lethbridge, AB  Salary: $31.54 hourly for 40 hours per week  Terms of employment: Permanent employment Full time  Start date: Starts as soon as 2022-11-28...

Read moreDetails
See top Reasons to Live and Work in Calgary, AB Canada
Jobs

See top Reasons to Live and Work in Calgary, AB Canada

See top Reasons to Live and Work in Calgary, AB Canada Most People will move to a city for several...

Read moreDetails
Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)
Scholarship

Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)

Courses Available at the Federal University of Health Sciences, Ila Orangun (fuhsi) is the topic I want to talk about in...

Read moreDetails
Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship
Jobs

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship

Canada Jobs : Read How to Apply for Unskilled Jobs in Canada with Visa Sponsorship What people are looking for...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija