Sunday, September 27, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us
Home News

Coronavirus: Five confam ways wey sure to reduce di spread of COVID-19 infections

by Shiz
March 25, 2020
in News

image

Coronavirus don dey spread worldwide, and e don cause fear-fear around di planet: thousands of new cases and hundredS of death naim dem dey announce every day.

Many cities and even kontris don dey for lockdown, and flights don cancel, not to mention international events and annual festivals.

Europe don become di new centre for di disease, while for Latin America, di US and Middle East, di infection dey spread like say tomorrow no dey.

Car companies go convert dia factory to make ventilators
Coronavirus: How to ‘self-quarantine’ and why e dey important now
But some kontries don manage to contain di spread.

“Kontries wey don manage to match brake ontop di outbreak and I feel say we suppose learn from dem,” na so epidemiologist Tolbert Nyenswah, wey be professor for Johns Hopkins University for US, tell di BBC.

China neighbour Taiwan, for instance, wey get population of 23.6 million only report 215 cases of coronavirus and two deaths as of 25 March.

According to Nyenswah, kontries like Taiwan, Japan and Hong Kong slowdown coronavirus because dem respond quick quick and dem use ogbonge policies.

Dis na di ones wey don work well-well:

1. Test, test and then test again

Di World Health Organization (WHO) and sabi pipo wey follow di BBC tok gree say early detection na important tin in order to reduce di spread of di pandemic.

“You no fit know di impact of di virus or take action if you no sabi how many pipo dey affected,” tok Nyenswah.

Krys Johnson, Professor of Epidemiology for Temple University (USA), gree.

Broiler chicken dey cause Coronavirus?
Chloroquine fit control Coronavirus?
E tok say dis na wetin dey make real difference: kontries wey no dey test well-well begin get low number of cases while di kontries wey take testing play get increase of cases.

“South Korea don dey test about 10,000 pipo a day wey mean say dem dey test more pipo in two days than di whole of US dey do in one month,” im tell di BBC.

WHO Director General Tedros Adhanom Ghebreyesus tok say to dey test anyone wey get symptoms na di “key to stop di spread” of di pandemic.

2. Isolate pipo wey don dey infected

“South Korea and China don do excellent work to track, test, and contain dia citizens,” tok Prof Krys Johnson.

“Authorities go send pipo wey get high temperature to ‘fever clinics’ wia dem go test for flu or Covid-19.

If dem test positive for Covid-19, dem go isolate dem for wetin dem dey call ‘quarantine hotels’ in order to make sure say dem no infect dia families,” she tok.

Seven tins wey go happun during ‘total lockdown’ for Coronavirus
Buhari Chief of Staff, Bauchi Govnor don catch Coronavirus – Se how dem get am
Taiwan, Singapore and Hong Kong do dia own with different method: dem isolate suspected cases for dia own house and anybody wey break di rule to stay for house go pay fine wey pass $3,000.

3. Ogbonge preparation and sharp reaction

Nyenswah, wey don work before to prevent di spread of Ebola for West Africa, tok say one of di basic tins to reduce coronavirus na to take quick action, before pipo for kontri catch am.

For Taiwan, one health organisation wey get many research and goment agencies inside, don dey operate from di time of SARS infection crisis, wey don make dem prepare well-well for di current coronavirus.

Chloroquine fit control Coronavirus?
Celebrities wey don get Coronavirus
For Africa, Nigeria na anoda goment wey dey boast say dem sef dey ready to fight Covid-19 because of how dem manage march brake ontop Ebola, wey disturb di kontri well-well many years ago.

4. Social distancing

“Once di disease don dey already di kontri well well, containment plan no go work again,” says Nyenswah.

For dat time di method wey dey work well pass to protect di population na to practice social distancing – like di way Hong Kong and Taiwan do.

5. Good hygiene

WHO say to dey wash hand on a regular and good hygiene dey important not to spread di disease.

“Many kontries for Asia learn dia lesson from di SARS experience for 2003. Dem sabi say good hygiene dey make pipo not to catch disease and infect oda pipo,” says Nyenswah.

For kontries like Singapore, Hong Kong, and Taiwan different-different place to use antibacterial gel for streets boku and e no go hard you to find pipo wey facemask.

Although face masks fit no work well to prevent pesin to catch di disease but e dey help to reduce how pesin fit pass am through cough and sneeze.

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

ShareTweetPinSend
Previous Post

Isolation Has Turned Me Into A Bricklayer – Davido Reveals (Watch Video)

Next Post

COVID-19: Popular Pastor Beg Church Members To Pay Their Tithe Online Following Ban On Church Service (Video)

Shiz

Shiz

Related Posts

Audu Maikori wins N10 million lawsuit against Kaduna government

Audu Maikori wins N10 million lawsuit against Kaduna government

Cele beckons South Africans to keep up with lockdown compliance

Cele beckons South Africans to keep up with lockdown compliance

Mother of Nigeria’s Chief Of Army Staff, Buratai, reportedly dies in Borno

Mother of Nigeria’s Chief Of Army Staff, Buratai, reportedly dies in Borno

Appeal Court Declares Police Act 2020 Illegal, Nullifies Constable Recruitment

Appeal Court Declares Police Act 2020 Illegal, Nullifies Constable Recruitment

DBN Gogo dragged following her tweet on South Africa being shut down

DBN Gogo dragged following her tweet on South Africa being shut down

Thobeka Majozi’s first Christmas with baby Khotso – Photo

Thobeka Majozi’s first Christmas with baby Khotso – Photo

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

What Was Kylie Page’s Cause of Death? What Has Been Confirmed

What Was Kylie Page’s Cause of Death? What Has Been Confirmed

CBS Editor Seth Fox Dies at 49: Cause of Death and What We Know

CBS Editor Seth Fox Dies at 49: Cause of Death and What We Know

DOWNLOAD Shoday – MOVE mp3

DOWNLOAD Shoday – MOVE mp3

DOWNLOAD Focalistic & Optimist Music ZA & Benzoo & Mellow & Sleazy – Gumba Fire ft. Mr JazziQ mp3

DOWNLOAD Focalistic & Optimist Music ZA & Benzoo & Mellow & Sleazy – Gumba Fire ft. Mr JazziQ mp3

DOWNLOAD Njabulo Langa – Ziyabashisa mp3

DOWNLOAD Njabulo Langa – Isponsor Sam mp3

Trending Posts

Jobs

Relocating To Canada – Check out the Benefits of Immigrating to Canada

Relocating To Canada – Check out the Benefits of Immigrating to Canada Many people want to immigrate to Canada because...

Read moreDetails
Jobs

See Immigration Procedures for Canada’s Federal Skilled Worker Program

See Immigration Procedures for Canada’s Federal Skilled Worker Program Canada established the Federal Skilled Worker Program (FSWP) in 1967 to...

Read moreDetails
Jobs

Immigrate to Manchester, UK – Discover the bright future that awaits in Manchester

Immigrate to Manchester, UK – Discover the bright future that awaits in Manchester All kinds of emotions come alive during...

Read moreDetails
Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)
Scholarship

Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)

Courses Available at the Federal University of Health Sciences, Ila Orangun (fuhsi) is the topic I want to talk about in...

Read moreDetails
Relocate To London – Discover the unique way to make it possible
Jobs

Relocate To London – Discover the unique way to make it possible

London, the capital of England, is also one of the commercial capitals of the Western Hemisphere and the most important...

Read moreDetails
Kitchen Helper Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now
Jobs

Kitchen Helper Urgently Needed in Canada with Free Visa Sponsorship – Apply Now

Do you want to earn over $1000 working as a kitchen helper in Canada while getting a Free Visa? Here’s...

Read moreDetails
Jobs

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada

Relocating To Canada – How To Find The Best Place To Live comfortably in Canada Sure, moving to a significant...

Read moreDetails
Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom
Scholarship

Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom

Study Abroad: Check out the Scholarships For International Students Studying in the United Kingdom Many students find that studying in...

Read moreDetails
See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom
Jobs

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom The United Kingdom consists of England, Northern Ireland, Scotland...

Read moreDetails
Over 2000+ High Paying Job Vacancies in Canada – Apply Now
Jobs

Over 2000+ High Paying Job Vacancies in Canada – Apply Now

If you are here right now, it is assumed that you are looking for a job in Canada. This article...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija