Monday, March 2, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home News

‘I still dey see faces of deadbodi wey i comot from water’

by Shiz
March 16, 2020
in News

image

Halilu Jafaru, boat driver for Bagwai town for Kano, northwest Nigeria say 12 years just be like yesterday for im eye as e remember 32 pipo wey die for boat accident as dem dey try carry bride go her husband house.

Im close friend Mahmud Bagwai na im drive di boat dat day and e say engine failure and panic na im make pipo die dat day.

“7pm don pass wen fellow driver and close friend Mahmud pack those pipo, 36 of dem inside di only boat wey di town get to carry dem go Bauda town just 15 minutes drive inside water, mostly na women and children full di boat because na bride dem dey carry go her husband house for Bauda town.”

“Na one boat we get so sometimes i drive and oda times Mahmud go drive, as we dey by di roadside na im somebody rush dey cry come tell us say boat accident don happun, na im me and some pipo rush go dia, jump inside di water.”

“Personally i comot 8 deadbodi from water and till dis day i still dey see dia faces if i lie down, na one of di saddest things wey i see for dis life, na only four pipo survive, one woman with her two children wey hold part of di boat as e come up and one Aminu Bagwai wey sabi swim.”

Halilu say di boat engine bin dey get small problem but if e off inside water dem dey on am back and e dey start.

“Di engine bin dey off and if we on am e go start again but on dat day wetin happun be say na night time and na women and children so dem come panic especially as dem see say small hole dey for di boat wey water dey enter small small.”

Halilu say apart from im close friend Mahmud e sabi all di 32 pipo wey die because Bagwai town dey operate as family and friends.

E yan say some months after di accident former Kano govnor Ibrahim Shekarau buy new boat for dem but dis na 3 years wey di boat spoil and nobody to help dem repair am.

“We don complain tire, since e spoil 3 years ago no job for me again, Bauda town wey be 15 minutes inside water for boat our pipo dey use one hour by road now because you have to pass through Bichi town wey far.”

“I be boat driver for ova 20 years and i no fit do anything else, make goment help us repair dis boat, i get two wives and 13 children wey i suppose dey feed even my son Shamsu na boat driver.”

Oda pipo for Bagwai town wey also speak to BBC say di lack of boat dey really affect dem as dem dey suffer wella to comot from di town to anoda place.

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

ShareTweetPinSend
Previous Post

Dog captures hearts after hilariously failing all tests to become service animal

Next Post

People from around the World reveal the biggest regrets from their twenties

Shiz

Shiz

Related Posts

Bobrisky allegedly arrested in business gone wrong scandal (video)

Bobrisky allegedly arrested in business gone wrong scandal (video)

Court stops INEC from de-registering 31 political parties

Court stops INEC from de-registering 31 political parties

DISGRACE! Tyson Fury Could Be BANNED From Boxing For 8 Years (Full Story)

YABATECH graduate arrested for blackmailing veteran singer, Salawa Abeni, with her nude photos

YABATECH graduate arrested for blackmailing veteran singer, Salawa Abeni, with her nude photos

Nehawu set to strike against NSFAS over increase in salary

Nehawu set to strike against NSFAS over increase in salary

387 new cases of COVID-19 recorded in Nigeria; 254 in Lagos alone as total number hits 9302

387 new cases of COVID-19 recorded in Nigeria; 254 in Lagos alone as total number hits 9302

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff

DOWNLOAD boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff mp3

Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor

DOWNLOAD Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor mp3

Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S.

DOWNLOAD Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S. mp3

Victor Ivyic – I will run to you

DOWNLOAD Victor Ivyic – I will run to you mp3

Lifeofrapkid – Mara Obim

DOWNLOAD Lifeofrapkid – Mara Obim mp3

Trending Posts

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom
Jobs

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom

See Different unique reasons why you should immigrate to United Kingdom The United Kingdom consists of England, Northern Ireland, Scotland...

Read moreDetails
Pet Store Salesperson Need in Canada up to $3000 – Apply Now
Jobs

Pet Store Salesperson Need in Canada up to $3000 – Apply Now

If you are a lover of pets and want to make money, migrate to Canada Visa Free and work over...

Read moreDetails
2023/2024 HEC Montréal Scholarship Grants in Canada
Scholarship

2023/2024 HEC Montréal Scholarship Grants in Canada

2022/2023 HEC Montréal Scholarship Grants in Canada Applications are now fully open for the HEC Montréal Scholarship Grants in Canada....

Read moreDetails
Discover Unique ways of Finding Jobs when Relocating to Canada
Jobs

Discover Unique ways of Finding Jobs when Relocating to Canada

Discover Unique ways of Finding Jobs when Relocating to Canada Canada is one of the most popular places to find...

Read moreDetails
Car Mechanic Jobs in Canada – (Salary – $1260 Per Week)
Jobs

Car Mechanic Jobs in Canada – (Salary – $1260 Per Week)

 Location: Lethbridge, AB  Salary: $31.54 hourly for 40 hours per week  Terms of employment: Permanent employment Full time  Start date: Starts as soon as 2022-11-28...

Read moreDetails
Immigration : Check two main ways to apply for Canadian Express Entry
Jobs

Immigration : Check two main ways to apply for Canadian Express Entry

Immigration : Check two main ways to apply for Canadian Express Entry Immigration through the Canadian Express Entry program Canada...

Read moreDetails
Easy Ways to Immigrate to Canada
Jobs

Easy Ways to Immigrate to Canada

Easy Ways to Immigrate to Canada Canada is one of the top countries for study and business, especially for an...

Read moreDetails
Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)
Scholarship

Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)

Courses Available at the Federal University of Health Sciences, Ila Orangun (fuhsi) is the topic I want to talk about in...

Read moreDetails
Immigrating To Canada – How To Find A Place To Live
Jobs

Immigrating To Canada – How To Find A Place To Live

Immigrating To Canada – How To Find A Place To Live Moving to a big and popular country like Canada...

Read moreDetails
Addy Perez – Where is she going And Why? New Job And Net Worth
Biography

Addy Perez – Where is she going And Why? New Job And Net Worth

Addy Perez - Where is she going To And Why? New Job And Net Worth Addy Perez - Where is...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija