Sunday, March 1, 2026
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
No Result
View All Result
illuminaija
No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
  • Nigerian Songs
  • Videos
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us
Home Naija Lyrics

LYRICS: Burna Boy – Wetin Man Go Do

by Naira
July 29, 2019
in Naija Lyrics

image

STREAM/DOWNLOAD MP3

Burna Boy Wetin Man Go Do Lyrics

[Intro]

Arrrhhhh
Champion
[Verse]

People wey dey Shayo
Those people dey here now
People wey dey jaiye oo
Those people dey here now na na
Them no dey call me tele oo
But them dey ca-call me now
Na empty belle oo
Na im make man dey feel somehow
I call my aza
Sey i be wan cashout
Sey make i put ten thousand
I put ten thousand
Everybody con cashout
Thank jehovah
Put am for my aza
Begin to find another ah ah

[Chorus]

Waka waka no rest oo
Wetin man go do
Money go dey for madam to cook Ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do ooo
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do uh uh
Wetin man go do
Wetin man go do oo

[Verse]

Call daddy savi
No go let my blessings to pass me
Enemy no go laugh me
Make the money chill and relax me
If the money dey we go faji oo
I go be the life of the party oo
E go be like sey na magic
Call me jazzman abra cadabra oo
Waka waka no rest oo
Wetin man go do

[Chorus]

Money go dey for madam to cook ogbono
Wetin man go do
Your pikin sef e gass go school ooh
Wetin man go do
When money come e go hear
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do ooo
Wetin man go do ah ah ah (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do uh uh (ah ra ra ra ra)
Wetin man go do (oh ro ro ro ro)
Wetin man go do

[Post-Chorus]

Man go fight for money (wetin man go do)
Man go fight for woman (wetin man go do)
Man go fight for business (wetin man go do)
Man go fight for nonsense (wetin man go do) uh uh
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do)
Body don dey tire
Body no be firewood (wetin man go do oo)
Wetin man go do oo do oo
Wetin man go do doo ooo
Wetin man go do oo do oo do oo do oo do oo doo
Wetin man go do

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025
Tools

Real Madrid kits 24-2025 For Dream League Soccer 2025

Tools

First Touch Soccer 2025 (FTS 25) Mod Apk Obb Data Download

Tools

GTA 5 Apk Obb Data Latest Download For Android

Tags: Burna BoyWetin Man Go Do
ShareTweetPinSend
Previous Post

LYRICS: Davido ft. Chris Brown – Blow My Mind

Next Post

LYRICS: Burna Boy – African Giant

Naira

Naira

Related Posts

LYRICS: Fireboy DML – King

LYRICS: Fireboy DML – King

LYRICS: Dremo – Mirror

LYRICS: Dremo – Mirror

LYRICS: Burna Boy ft. Future – Show & Tell

LYRICS: Burna Boy ft. Future – Show & Tell

LYRICS | DJ Neptune – Tear Rubber (All Star Remix) ft. Mayorkun, Mr Eazi, Duncan Mighty & Afro B

LYRICS | DJ Neptune – Tear Rubber (All Star Remix) ft. Mayorkun, Mr Eazi, Duncan Mighty & Afro B

LYRICS: Larry Gaaga ft. Davido – Work

LYRICS: Larry Gaaga ft. Davido – Work

RTID (Rich Till I Die) Lyrics by Kizz Daniel

RTID (Rich Till I Die) Lyrics by Kizz Daniel

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

No Result
View All Result

Recent Posts

boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff

DOWNLOAD boyBlandi – JEJE II ft. Ayo Maff mp3

Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor

DOWNLOAD Cen J – Oshimiri Atata Yahweh ft. Lawrence Oyor mp3

Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S.

DOWNLOAD Café Riddim – Let It Flow ft. Loye & Ifeme C.S. mp3

Victor Ivyic – I will run to you

DOWNLOAD Victor Ivyic – I will run to you mp3

Lifeofrapkid – Mara Obim

DOWNLOAD Lifeofrapkid – Mara Obim mp3

Trending Posts

Jobs

See Immigration Procedures for Canada’s Federal Skilled Worker Program

See Immigration Procedures for Canada’s Federal Skilled Worker Program Canada established the Federal Skilled Worker Program (FSWP) in 1967 to...

Read moreDetails
Relocate To London – Discover the unique way to make it possible
Jobs

Relocate To London – Discover the unique way to make it possible

London, the capital of England, is also one of the commercial capitals of the Western Hemisphere and the most important...

Read moreDetails
Addy Perez – Where is she going And Why? New Job And Net Worth
Biography

Addy Perez – Where is she going And Why? New Job And Net Worth

Addy Perez - Where is she going To And Why? New Job And Net Worth Addy Perez - Where is...

Read moreDetails
Canadian Citizenship and Immigration: The Road to Success
Jobs

Canadian Citizenship and Immigration: The Road to Success

Canadian Citizenship and Immigration: The Road to Success Majorly, Immigration plays a vital role in shaping and developing a country’s...

Read moreDetails
Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)
Scholarship

Courses Available at Federal University of Health Sciences Ila Orangun (FUHSI)

Courses Available at the Federal University of Health Sciences, Ila Orangun (fuhsi) is the topic I want to talk about in...

Read moreDetails
Numerous unique reason why you should immigrate to United Kingdom
Jobs

Numerous unique reason why you should immigrate to United Kingdom

Numerous unique reason why you should immigrate to United Kingdom The United Kingdom consists of England, Northern Ireland, Scotland and...

Read moreDetails
Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada
Jobs

Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada

Relocate and discover the best ways to find jobs in Canada Canada is famous for its unparalleled beauty, the superior...

Read moreDetails
The cost of studying in South Africa: What you need to know
Scholarship

The cost of studying in South Africa: What you need to know

With tuition costs expected to increase over the next decade, university fees are still a major consideration for many South...

Read moreDetails
See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse
Jobs

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse

See Benefits of Canadian Open Work Permit for Spouse Most Foreigners who are in Canada waiting for their spouse or...

Read moreDetails
Discover Why Toronto is an Ideal City For Immigrants to Work and Live
Jobs

Discover Why Toronto is an Ideal City For Immigrants to Work and Live

Toronto is a financial city, district, city of theatres, sports, and more. This article provides an overview of the attractions...

Read moreDetails
  • About Us
  • Submit Songs
  • DISCLAIMER
  • DCMA
  • PRIVACY POLICY
  • Contact us

© 2026 illuminaija

No Result
View All Result
  • Home
  • Music
  • Foreign Music
    • All Songs
    • Download
    • DOWNLOAD MP3
  • Nigerian Songs
  • Videos
    • Comedy Videos
    • Movies
  • Biography
  • Net Worth
  • Relationship lifestyle
  • Dj Mix
  • Instrumentals
  • Albums
  • DCMA
  • Contact us

© 2026 illuminaija